|
|
philomena87
(see profile)
Offline
Posts: 6126
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : October 09, 2008, 01:28:41 PM » |
|
u bad ooo ...lol kai
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
walerian
(see profile)
Offline
Posts: 589
Upcoming
|
|
|
« posted : October 09, 2008, 02:01:18 PM » |
|
men will never be God or else we are in big trouble. lol
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
orezo
(see profile)
Offline
Posts: 1711
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : October 09, 2008, 02:06:39 PM » |
|
i no go lie, if i be GOD na only me for dey breath by now  But i thank God sey man no be God. if not.... pple for suffer!!!
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
|
|
|
|
blackbeauty005
(see profile)
Offline
Posts: 204
Upcoming
|
|
|
« posted : October 09, 2008, 04:46:17 PM » |
|
wetin u mean that one bring God matter for here mazi....
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
realgood
(see profile)
Offline
Posts: 194
Upcoming
|
|
|
« posted : October 09, 2008, 04:51:25 PM » |
|
u for don die many times u better repent b4 God will start killing forncators cos if that start i will b the only one living
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
blackbeauty005
(see profile)
Offline
Posts: 204
Upcoming
|
|
|
« posted : October 09, 2008, 05:09:37 PM » |
|
wat? u ? living omg Pls God give me small power to catch forunicators real good u are under an arrest already..... U i beg another person....
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
realgood
(see profile)
Offline
Posts: 194
Upcoming
|
|
|
« posted : October 09, 2008, 05:19:50 PM » |
|
any way wen killing the person,kill the forn and the cator so that the 2 can start the fornication there.so
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
macgreat
(see profile)
Offline
Posts: 757
Upcoming
|
|
|
« posted : October 09, 2008, 07:43:47 PM » |
|
If i be God for 24hour i go first take philo as an angel come join me for 6hour then restore her back to earth after the while  ,carry vixen to cook my foodz that's if i dey chop at all... carry blackbeauty to wash all the neccessary thing because she dey fornicate well well.. i no go send am back,you kow watin i mean na  i go even forget her for there for another God juli 
|
|
|
|
|
Logged
|
LIFE IS GOLDEN: KEEP MOVING FORWARD  --->
|
|
|
Kennee
(see profile)
Offline
Posts: 7045
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : October 09, 2008, 07:49:03 PM » |
|
Well, as l no Come Be God so, How u come expect me to Answer dis ur Question, ehn Madam Party??
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
|
|
|
|
blackbeauty005
(see profile)
Offline
Posts: 204
Upcoming
|
|
|
« posted : October 09, 2008, 11:46:40 PM » |
|
macgreat u don up as u beg me reach now na to wash the things..... well it cannot come to pass for u..... thank God say man no be God ooooo
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
|