dguy
(see profile)
Posts: 2508
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : August 17, 2007, 12:35:50 PM » |
|
1. The Lord na my shephard, i dey Gidibaaa. 2. E make me sidon for where betta dey flow and come put me next to stream make mai bodi thermacool. 3. E panel beat mai soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness sake of Hin name. 4. Walahi, if I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join okada reach valley of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko ? Na so dem dey like back bone dey comfort me. 5. You don prepare Egusi and Pounded yam make I chop. All mai enemies dey look waa waa. You rub me for head wit vaseline intensive lotion. mai cup na River Niger wey overflow hin bank. 6. True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench. And man pikin go tenda for God house from lai lai to lai lai. GOD ALMIGTHY NA YOU BIKO AMEN
|
|
|
|
|
Logged
|
please do not distract and keep discussions along line of topic - make proper use of capitalization - if you cant find your topic; look in the trash bin -
|
|
|
herre
(see profile)
Offline
Posts: 1686
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : August 19, 2007, 08:31:21 PM » |
|
seems funny....i cant understand half of it though 
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
tostevsn2002
(see profile)
Offline
Posts: 3
Newbie
|
|
|
« posted : August 20, 2007, 10:03:15 PM » |
|
infact na u biko! how on earth were u able to come up with some thing like that, it is very intresting i must confess and still it goes a long way to tell every body say watin oyebo man go fit do nija man go even do am more better more grace to ur elbow and i endoue u to keep it up and before u know it we are going to have a niaja version of the holy bible keep it burning@@@@@@@@@@@ God's ferihyte
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
china
(see profile)
Offline
Posts: 1
Newbie
|
|
|
« posted : August 21, 2007, 02:28:12 PM » |
|
i don laf tire so te my bak bone don dey pain me . u try no be small. abeg kip am up. make me dey laf more.
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
femitbam
(see profile)
Offline
Posts: 2
Newbie
|
|
|
« posted : August 21, 2007, 07:05:16 PM » |
|
HI Guy,l love psalm 23.funny keep ity.femitbam
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
otubella
(see profile)
Offline
Posts: 10
Newbie
|
|
|
« posted : August 19, 2008, 11:42:50 AM » |
|
guy u don dey mek me laf lyk pesn were no get sence but i get sence-o, man i luv nija version of psalm 23 dat tell me say we go get naija version of the bible[
|
|
|
|
|
yettfirst
(see profile)
Offline
Posts: 4
Newbie
|
|
|
« posted : August 19, 2008, 12:46:27 PM » |
|
u dis guy no go keel person. i pray 4 more4 wisdom 4 u. we will soon ave nigeria bible in pigin
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
dusy
(see profile)
Offline
Posts: 7
Newbie
|
|
|
« posted : August 20, 2008, 07:16:16 AM » |
|
This is over funny, i sometime found it so hard using my 9ja words to write, so pls do keep it up going i wish u the best of the best
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
|
|
monalisa
(see profile)
Offline
Posts: 9
Newbie
|
|
|
« posted : August 20, 2008, 02:01:44 PM » |
|
d guy, u no fit kill me at all, wetin. lol, keep it up.
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
johnemesi
(see profile)
Offline
Posts: 20
Newbie
|
|
|
« posted : August 21, 2008, 09:27:18 AM » |
|
nawa for u dguy tru tru u no fit kill me with laf at all. u no say i laf so tai i even forget say na office i dey. e com even reach say my boss say make i giv am biro i dey giv am mai handset. keep uit up
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
femoraxy
(see profile)
Offline
Posts: 32
Newbie
|
|
|
« posted : August 22, 2008, 03:59:31 PM » |
|
guy ure 2222 mush. i feeeeeeel u here...
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
zie85er
(see profile)
Offline
Posts: 4103
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : August 23, 2008, 02:07:15 AM » |
|
4. Walahi, if I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join okada reach valley of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko ? Na so dem dey like back bone dey comfort me.
na dat i lyk pass
|
|
|
|
|
Logged
|
MAGA DON PAY........*********
|
|
|
|
|
Badgy94
(see profile)
Offline
Posts: 1
Newbie
|
|
|
« posted : September 08, 2008, 09:01:45 PM » |
|
Da lord na my sheperd, n na i no go want, he make me siddon 4 we beta de flow, he come resttore my soul, he kom dey lead me 4 kainji dam, Startt to dey lead me 4 rrighteousness expressway, Even if i Walk 2ru Afghanistan and Iraq, I no go fear Terrorists and nuclear weapons, As he don send hin scaff follow me, he gimmee banga aand starch make i dey chop, My enemies come dey look anyanya, Surely, Goodness +inkuludin' meercy go dey waaka aftter me, All da 24 hrs of ma life, and i go dey live for iinsidee mansion, 4 eva and eva.
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
|