lyinka
[Male]
Offline
Posts: 1243
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : July 03, 2009, 10:17:23 AM » |
|
See this woman oo She go eat all the way from Lagos, to greet her pekin wey just born. As she dey there, she con dey attached to Malaria wey she wan dey carry go lagos like that. So she dey hospitalized and some drug was given to her to be used in interval. So as she dey comot her pikin con tell am say before she leave make she use this drugs now and when she get to ORE make she use another batch (the pikin don calculate the time wey she go use reach the place). As the woman comot for the motor park. She enter Lagos and after some minute she con fall asleep till she reach Ibadan. As she wake and saw she was in Ib. She con tell the driver make he take her back to ORE after much pressure the driver accepted. On getting to ORE the woman just take the drug and used then later said make we dey go.
|
|
|
|
|
Logged
|
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
|
|
|
teeco
[Male]
Offline
Posts: 26045
Addicted Hero
|
|
|
« posted : July 03, 2009, 10:48:47 AM » |
|
Are you speaking in tonque?  I don't get it
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
cassandralily
[Female]
Offline
Posts: 47
Newbie
|
|
|
« posted : July 03, 2009, 11:20:56 AM » |
|
@poster>quite funnie.nxt time while posting give some space 4 beta a comprehension n reading by d house.
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
cassandralily
[Female]
Offline
Posts: 47
Newbie
|
|
|
« posted : July 03, 2009, 11:22:28 AM » |
|
@teeco>dear1 i recommend reading glass.....lol
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
teeco
[Male]
Offline
Posts: 26045
Addicted Hero
|
|
|
« posted : July 03, 2009, 11:42:08 AM » |
|
still dont get it swtheart
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
|
|
cassandralily
[Female]
Offline
Posts: 47
Newbie
|
|
|
« posted : July 03, 2009, 12:08:45 PM » |
|
@poster>pls expansiate,my sweetheart is nt gettin it clear
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
teeco
[Male]
Offline
Posts: 26045
Addicted Hero
|
|
|
« posted : July 03, 2009, 12:16:07 PM » |
|
swtheart go and check your inbox i sent you a massage
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
cassandralily
[Female]
Offline
Posts: 47
Newbie
|
|
|
« posted : July 03, 2009, 01:14:18 PM » |
|
really,aaawwwww am goin 2 check now....lol
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
teeco
[Male]
Offline
Posts: 26045
Addicted Hero
|
|
|
« posted : July 03, 2009, 01:15:50 PM » |
|
ok
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
emmymth
[Male]
Offline
Posts: 3407
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : July 03, 2009, 02:13:12 PM » |
|
u sent a message abi a massage?which one?Abeg read well
|
|
|
|
|
Logged
|
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
|
|
|
|
|
teeco
[Male]
Offline
Posts: 26045
Addicted Hero
|
|
|
« posted : July 03, 2009, 02:44:58 PM » |
|
all of the above
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
lyinka
[Male]
Offline
Posts: 1243
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : July 03, 2009, 06:07:45 PM » |
|
which don't you get there @teeco
|
|
|
|
|
Logged
|
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
|
|
|
teeco
[Male]
Offline
Posts: 26045
Addicted Hero
|
|
|
« posted : July 03, 2009, 06:42:03 PM » |
|
 ?
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
lyinka
[Male]
Offline
Posts: 1243
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : July 03, 2009, 11:01:03 PM » |
|
|
|
|
|
|
Logged
|
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
|
|
|
Toinsauller
[Male]
Offline
Posts: 199
Upcoming
|
|
|
« posted : July 03, 2009, 11:51:01 PM » |
|
u try small 
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
|
|
|