no b my fault bro...na d heavy rain 4 my own area just dey do anyhow...
i come now make i go confeesion room y2 post my comment dem dey refuse me.....
i go just quitely leave NP now dat the ovation is high.....
so bro in case u know see me again, just send me mail on
enjoymentwhereyou@yahoo.com anytime i go reply... bro....
i'll miss u guys.....
just continue wit ur enjoyment b4 some pple come fink say i wan collect all dem gf 4 NP.....
sorry me i no dey stay 4 naija.... where i dey now if i tell u go surpasirice.........
so bro i leave wit dis small one...........Nullum crimen sine lege, nulla poena sine lege.......