teeco
[Male]
Offline
Posts: 26122
Addicted Hero
|
|
|
« posted : June 30, 2009, 09:01:12 AM » |
|
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
favourtee
[Female]
Offline
Posts: 5063
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : July 01, 2009, 09:46:44 AM » |
|
kido u wan make dem sue u abi?koboko??
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
teeco
[Male]
Offline
Posts: 26122
Addicted Hero
|
|
|
« posted : July 01, 2009, 10:16:54 AM » |
|
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
skyo78
[Male]
Offline
Posts: 11
Newbie
|
|
|
« posted : July 01, 2009, 02:39:42 PM » |
|
I gree say I be newbie, but I was not aware that someone had posted this a couple of days ago as I did not have the time to read all the jokes posted on naijapals. So I no come understand why some of una dey attack me like say na federico form the joke sef. I'm sure there are a couple of people who were not priviledged to read his previous post but have been able to get a smile from my post. Just as favourtee talk "ahhh! motivate the faceless guy now"
"and so sais the noob"
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
teeco
[Male]
Offline
Posts: 26122
Addicted Hero
|
|
|
« posted : July 01, 2009, 02:57:29 PM » |
|
I go soon start shooting all this newbiesssssssss oooooo
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
|
|
skyo78
[Male]
Offline
Posts: 11
Newbie
|
|
|
« posted : July 01, 2009, 03:05:22 PM » |
|
so wetin u dey wait 4 b4 u start shooting
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
teeco
[Male]
Offline
Posts: 26122
Addicted Hero
|
|
|
« posted : July 01, 2009, 03:09:38 PM » |
|
ok try me
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
skyo78
[Male]
Offline
Posts: 11
Newbie
|
|
|
« posted : July 01, 2009, 08:16:17 PM » |
|
how do i go about trying u. If u can give me details on how 2 try u, I promise 2 try u imediately. Teeco no be quarell carry me join this forum oh, na jokes. I no know why u want 2 start shooting newbies and inviting them to 'try' you. like say u be egusi soup or a bottle of perfume. My guy abeg free me, I no fit shout
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
federico
[Male]
Online
Posts: 2840
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : July 01, 2009, 10:32:52 PM » |
|
skyo abeg go downlad picture first b4 i get watin i go tell u
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
teeco
[Male]
Offline
Posts: 26122
Addicted Hero
|
|
|
« posted : July 02, 2009, 07:57:41 AM » |
|
how do i go about trying u. If u can give me details on how 2 try u, I promise 2 try u imediately. Teeco no be quarell carry me join this forum oh, na jokes. I no know why u want 2 start shooting newbies and inviting them to 'try' you. like say u be egusi soup or a bottle of perfume. My guy abeg free me, I no fit shout
oboy which sch you go.....this one wey we dey do na quarell??? we are just trying to keep the spirit of laughter so high like fire......u see dat's why i call you newbie
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
|
|
Jayms
[Male]
Offline
Posts: 138
Upcoming
|
|
|
« posted : July 04, 2009, 05:59:24 PM » |
|
Copy cat
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
skyo78
[Male]
Offline
Posts: 11
Newbie
|
|
|
« posted : July 04, 2009, 10:20:03 PM » |
|
abeg teeco no vex, i no know say na spirit of laughter u dey try promote, abi u done 4get say i be newbie? federico, na wetin be the thing when u wan tell me, that will require me to download picture first. my guy leave matter, this topic suppose done die since. if we continue like this the thing go enter fire for the wrong reasons. no worry the next joke i post go sweet well well i go try make sure no be photocopy of ur posts
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
teeco
[Male]
Offline
Posts: 26122
Addicted Hero
|
|
|
« posted : July 06, 2009, 02:26:11 PM » |
|
yes we are just catching fun no vex eh......
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
Gbravo
[Male]
Offline
Posts: 3285
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : July 06, 2009, 02:55:44 PM » |
|
@poster try add small sugar or honey when next u want 2 post u here.
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
favourtee
[Female]
Offline
Posts: 5063
Naijapals Addict
|
|
|
« posted : July 06, 2009, 03:00:17 PM » |
|
eheheh! this bobos dey craze oo
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
|
|
|