Timaya - timaya timaya (With Lyrics)

timaya timaya

classical hitsong from Nigerian artiste timaya

INTRO
ya ya ya ya ya (x3)
Are your ready

CHORUS
They call me Timaya
Just because I'm getting higher
Make una leave me alone
Say Timaya dey hot like fire
I say mama them know [mama them know]
I say papa them know [papa them know]
I say no time oh
for anybody oh
Well, I say mama them eh
papa them eh
I say no time oh
say no time oh
For anybody oh

VERSE 1
Timaya na my name
Bad belle people them dey ashamed
Them think say I no go make am oh
but now, na them dey shame oh
I say this na my life
No be about fame
This na my music
I dey 'pon the game

HOOK
I say mama them know
say mama them know
say papa them know
Thats why

REPEAT CHORUS

VERSE 2
When I say Timaya na my name
Wine and Brandy no be same
Everywhere I go them dey shout my name
Say God don bless me
I no dey claim oh - eh ah
I say this na my life
No be about fame
This na my music
I dey 'pon the game

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS


VERSE 3
Make una see the bad bad people
wey want to use
Them think say them fit just sit
we down and try to confuse us
Make una tell them oh
Jehovah dey by my side oh
Lai lai, I no go lack oh
My own don better iyo
Well I say make una tell them oh
Jehovah dey by my side oh
Lai lai, I no go lack oh
My own don better iyo

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.2/5 average , 32 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (47)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Eldee
Ogede
by Eldee


Wande Coal
Ten Ten
by Wande Coal


Fragrance
To be fejo
by Fragrance




9ice
Bluetooth
by 9ice


9ice
Anytime
by 9ice



Cyril4Christ
U HAVE CHANGE MY LIFE
by Cyril4Christ


Robin Thicke ft. Snoop Dog
Its in the Morning
by Robin Thicke ft. Snoop Dog


Mi ft 2face
Nobody
by Mi ft 2face


J Martins
believe
by J Martins


Melanie Fiona
Priceless
by Melanie Fiona


Kefee
Sapele Water
by Kefee



X-Project
Put it on me
by X-Project



9ICE BLEND BY DJ-STUPID
DJ STUPID BLEND 9ICE 2010
by 9ICE BLEND BY DJ-STUPID


Artman ADE
Stand by me
by Artman ADE


Pleasure P
boyfriend #2
by Pleasure P


A2 BrothazZ feat. Ray Zeem
Don't Worry, Be Happy. feat. Ray Zeem
by A2 BrothazZ feat. Ray Zeem




bracket
ada owerri
by bracket


keri hilson
knock u down
by keri hilson


9ice
Energy
by 9ice


2face idibia
no justice in the world
by 2face idibia


9ice
Gbamu Gbamu
by 9ice


youssour N dour
alle alle
by youssour N dour


Psquare
Bye Bye
by Psquare


P square
I love You
by P square


Psquare
E no Easy
by Psquare


Psquare
Possibility
by Psquare



Timaya
Hey
by Timaya


Timaya
Kai Kai Love
by Timaya


Timaya
Iyawo Mi
by Timaya



Timaya
Na Mistake
by Timaya


Timaya
Ogologomma (Remix)
by Timaya



Bracket ft psquare
No time
by Bracket ft psquare


Anny ft kefee
Come & See
by Anny ft kefee


-PSquare
Do Me
by -PSquare


2face, Faze, Timaya, 3G etc
2009 summer blast off CD2 mixed by dj Untee
by 2face, Faze, Timaya, 3G etc


Bracket
yori yori
by Bracket


timaya
hotter then fire
by timaya


faze
play ball
by faze


Sharam ft. Daniel Bedingfield
The One
by Sharam ft. Daniel Bedingfield


p-square
temptation
by p-square


timaya
coutlass
by timaya


Betni
Buddy
by Betni


Slim King
My Time
by Slim King



P.Square
My life
by P.Square


Braget
Ele ukwu
by Braget


psquare
more than a friend
by psquare


Wande Coal
Bumper To Bumper
by Wande Coal


Ay.Com, Terry G ft Timaya
Pass me ur love remix
by Ay.Com, Terry G ft Timaya


BRACKET ft. J MARTINS, DON OMAR & B SPXX
ADA OWERRI ( DJ UNTEE PARTYMIX )
by BRACKET ft. J MARTINS, DON OMAR & B SPXX




paul play
angel of life
by paul play



timaya
Dem mama Anthem
by timaya


p square
i dey miss you die
by p square


Kefee
Wado
by Kefee


Kefee ft. Timaya
Kokoroko
by Kefee ft. Timaya


J MARTINS FT. TIMAYA
GOOD OR BAD (DJ NOTORIOUS MARSHAL RMX)
by J MARTINS FT. TIMAYA


KC Presh Ft. Timaya
Ginga your swagga
by KC Presh Ft. Timaya


p square
story
by p square


duncan mighty ft timaya
incase u never know
by duncan mighty ft timaya




Psquare
Ifunaya
by Psquare


2face,banky,timaya,mowummi,M.I etc......
Save the child
by 2face,banky,timaya,mowummi,M.I etc......


P Squre
No one like you
by P Squre


dj zeez
fokasibe
by dj zeez


timaya
i don blow
by timaya


coupe decale
Aladji
by coupe decale


DJINEEE
LADE
by DJINEEE


Hector el father
EN MI CAMA NADIE ES COMO TU
by Hector el father


bobby valentino
angel
by bobby valentino


D banj
Olorun Maje
by D banj


Nicole C Mullen
My redeemer
by Nicole C Mullen


stly plus
Olufunmi
by stly plus


Psquare
Last Nite remix
by Psquare


Psquare
Mako Fiesta
by Psquare


genevieve
No more
by genevieve


Treeze
My Love by Treeze
by Treeze


2face ft (vip)
my love
by 2face ft (vip)


D'BANJ
SUDDENLY
by D'BANJ


Sukhbir, Soham, Jolly, Mahalaxmi, Suzy
Dil Laga Na
by Sukhbir, Soham, Jolly, Mahalaxmi, Suzy


jasmin
i need you bad
by jasmin


2FACE IDIBIA
ENTER THE PLACE
by 2FACE IDIBIA


Cherish
Do it to it
by Cherish


STYL-PLUS
I DON TIRE
by STYL-PLUS


phil collins
true colour
by phil collins


2shotz
Thank you ft 9ice
by 2shotz



mo hits all stars
booty call
by mo hits all stars


Danny young
Rock the party
by Danny young


Timaya
timaya timaya
by Timaya


Tony Matterhorn
Dutty Wine
by Tony Matterhorn



psquare
Omoge mi
by psquare



Wande coal
Ololufe
by Wande coal


PSQUARE
Do Me by psquare
by PSQUARE



Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


born to win
by Timaya


Top Songs

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy