timaya - Dem mama (With Lyrics)

Dem mama

INTRO
I say they done come [iyo (x6)]
Nothing we do them [iyo (x6)]

VERSE 1
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

CHORUS
I say them don kill them mama eh [eh eh]
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

VERSE 2
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh [chai]
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

VERSE 3
I don die oh
Poverty no good at all oh [chai]
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.3/5 average , 78 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (152)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Joe El
No Yawa
by Joe El


Selebobo
Miracle Girl
by Selebobo


Cleo-Thelma ft. Korede Bello
I Gat You
by Cleo-Thelma ft. Korede Bello


Bigiano
One & Only
by Bigiano


ja rule n asheley joi
free
by ja rule n asheley joi


ja rule n game
sunset
by ja rule n game


sean kingston
me love - sean kingston
by sean kingston


sean kingston
dutty love
by sean kingston


sean kingston
fire burnin'
by sean kingston


wher di hood at?
dmx
by wher di hood at?


D M X
we right here
by D M X



keri hilson
control me
by keri hilson


Runtown ft. Davido
Gallardo
by Runtown ft. Davido


Runtown and Phyno
Banging
by Runtown and Phyno


Lady Jaydee  Ft. Mazet & Uhuru
Give Me Love
by Lady Jaydee Ft. Mazet & Uhuru


Tekno ft Davido
Holiday
by Tekno ft Davido


TripleMG ft. Basi, Iyanya, Tekno
Angelina
by TripleMG ft. Basi, Iyanya, Tekno


Kankz ft. Tekno
Amarachi
by Kankz ft. Tekno


TrippleMG ft. Tekno
Showcase
by TrippleMG ft. Tekno


R2Bees
Its Alright
by R2Bees


R2bees
R2bees (ajeeeii)
by R2bees


R2Bees Ft. Davido (Prod. By Killbeatz)
Gboza
by R2Bees Ft. Davido (Prod. By Killbeatz)


Burna Boy (Prod. Spellz)
Check & Balance
by Burna Boy (Prod. Spellz)


Kayswitch
Jaburata
by Kayswitch


Bayoz Muzik ft Iyanya, Emma Nyra
My Lane
by Bayoz Muzik ft Iyanya, Emma Nyra



Brymo
Drifting
by Brymo



Reekado Banks
Chop Am (Prod. Don Jazzy)
by Reekado Banks


Dialect
Oshe
by Dialect


Yung6ix ft. Oritse Femi
Blessings
by Yung6ix ft. Oritse Femi


Mad Melon & Mountain Black
danfo driver
by Mad Melon & Mountain Black


Bracket ft Timaya
Celebrate
by Bracket ft Timaya


Minjin X Pepenazi
See You Again
by Minjin X Pepenazi


P-SQUARE
WHO DEY HERE
by P-SQUARE


Cynthia Morgan
Simati Niya
by Cynthia Morgan


Davido x DJ Arafat
Naughty
by Davido x DJ Arafat


iyanya
Mr oreo
by iyanya


Cynthia Morgan
Don't Break My Heart
by Cynthia Morgan


Big sean
Marvin and Chardonnay
by Big sean


Eldee ft. Young Joc
Big Boy
by Eldee ft. Young Joc


Davido
All of you
by Davido


Davido ft. MayD
Bless Me
by Davido ft. MayD


Presh ft Davido
Say Dem Say
by Presh ft Davido


Emma Nyra ft. Davido
Elele
by Emma Nyra ft. Davido


K. Michelle ft. Trina
Self Made
by K. Michelle ft. Trina


K. Michelle ft. Missy Elliott
Fakin It
by K. Michelle ft. Missy Elliott


Psquare
Senorita
by Psquare


Psquare
Shekini
by Psquare


p square
igbedu
by p square


P.Square
My life
by P.Square


p square
no one like you
by p square


psquare
ifunaya
by psquare



Psquare
Personally
by Psquare


P square
I love You
by P square


Phyno ft. Psquare
O Set
by Phyno ft. Psquare


p square
say your love
by p square


P square
Game over
by P square


Styl Plus
Call My Name
by Styl Plus


styl plus
Imagine that
by styl plus


Styl Plus ft Sunky
Alive
by Styl Plus ft Sunky


Stle Plus
Run Away
by Stle Plus


Style Plus
Hadiza
by Style Plus


styl plus
iya basirat
by styl plus



Creddy F  ft. Timaya
Dashing Out
by Creddy F ft. Timaya



Timaya ft. Olamide
Overflow
by Timaya ft. Olamide


Terry G ft Wizkid,Phyno & Runtown
Knack Am
by Terry G ft Wizkid,Phyno & Runtown


Skiibii (Prod. By Mystro)
Sampu
by Skiibii (Prod. By Mystro)



LeriQ Ft. Wande Coal
Wishlist
by LeriQ Ft. Wande Coal


Slim Joe ft. Iyanya
Biliwo
by Slim Joe ft. Iyanya



Marxi
Posh Madam
by Marxi


Olamide (Prod by Young John)
Bobo
by Olamide (Prod by Young John)


Masterkraft
Indomie Remix
by Masterkraft


Lil Kesh ft Viktoh
Efejoku
by Lil Kesh ft Viktoh


Samklef
Iyin
by Samklef


Simi ft Falz The Bad Guy
Jamb Question (Remix)
by Simi ft Falz The Bad Guy


Olawale (Project Fame Season 6 Winner)
Demo
by Olawale (Project Fame Season 6 Winner)


Sammie Okposo
High Love
by Sammie Okposo


Sammie Okposo
Chukwu Ebube
by Sammie Okposo


Timaya
Hustle Everyday
by Timaya


Harrysong + Kcee + Olamide + Iyanya + Orezi
Reggae Blues
by Harrysong + Kcee + Olamide + Iyanya + Orezi


Davido
Aye
by Davido



Draham Theo featuring Funny Dawg
Amaka
by Draham Theo featuring Funny Dawg


Naomi Mac ft Adekunle Gold
My Heart
by Naomi Mac ft Adekunle Gold



Adekunle Gold (YBNL)
Orente
by Adekunle Gold (YBNL)


KIDA-KUDZ
12PM In IB City
by KIDA-KUDZ


Gentle
In2You
by Gentle


Zule Zoo
Kerewa Remix
by Zule Zoo


Zule Zoo
Unnecessary
by Zule Zoo


M.I ft Waje
One Naira
by M.I ft Waje


2Face ft M.I
Be there(Remix)
by 2Face ft M.I


M.I
Another Man
by M.I


timaya ft. m.i
life anagaga
by timaya ft. m.i


M.I ft. Flavor
Number 1
by M.I ft. Flavor


M.I ft Pype
Teaser
by M.I ft Pype


M.I
Imperfect Me
by M.I


M I ft. Praise
Epic
by M I ft. Praise


M.I ft. Timaya Loose Kaynon
Anybody
by M.I ft. Timaya Loose Kaynon


MI
Track 7
by MI


MI
Undisputed
by MI


Tha Suspect ft. MI,Ghetto P,IllBliss,Soundsultan,MI-Fliss,Vector,Naeto C
I NO SEND U
by Tha Suspect ft. MI,Ghetto P,IllBliss,Soundsultan,MI-Fliss,Vector,Naeto C


M.I Abaga ft. Efa and 5 Mics
Star
by M.I Abaga ft. Efa and 5 Mics


M.I Abaga ft. X.O Senavoe
The XO Bit
by M.I Abaga ft. X.O Senavoe


M.I Abaga ft Matronomy and Fumbi
Beg For It
by M.I Abaga ft Matronomy and Fumbi


M.I Abaga ft SDC and Ruby
Heart Of The City
by M.I Abaga ft SDC and Ruby


MI
Nicotine
by MI



Marvelous Benjy x B'Clean
Bring Back Our Money
by Marvelous Benjy x B'Clean


omarion
case of u
by omarion


Omarion ft Missy Elliot
Boogie Police
by Omarion ft Missy Elliot


Omarion {ayrEiGnz}
Speedin
by Omarion {ayrEiGnz}


Omarion
Entourage
by Omarion


Patoranking
Gal Ting Riddim (Remix)
by Patoranking


Waje
Mma Mma
by Waje


Ice Prince
Boss
by Ice Prince


Samklef ft. Mr2kay
Nepa Don Bring Light
by Samklef ft. Mr2kay


Emekus
Marry You
by Emekus


Praiz ft. Awilo Logonba
Oshe
by Praiz ft. Awilo Logonba


Psquare
OMG! Free Me
by Psquare


Tekno
Anything
by Tekno


Skales
Lo le
by Skales


Simbi
Dem Do Am
by Simbi



Tekno
Dance
by Tekno


Orezi ft. 9ice
Da Party Ru
by Orezi ft. 9ice


Falz  ft. Reekado Banks
Celebrity Girlfriend
by Falz ft. Reekado Banks


Timaya
Love Over Men
by Timaya


Timaya
Ogologomma
by Timaya


timaya
Dem mama
by timaya


Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


born to win
by Timaya


Top Songs

ERI OLA
OPE
by ERI OLA

ERI OLA
OPE
by ERI OLA

King Moses
Forever
by King Moses

Yeah Yeah
One round
by Yeah Yeah

Yeah yeah
Reap quick
by Yeah yeah

ERI OLA
OPE
by ERI OLA